Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Joshua 19:47 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

47 (Dan pipol nor fit win all dia aria, so dem kon go fight and win Leshem. Dem kill evritin for der kon bigin stay der. Dem kon name am, “Dan” wey bi dia grand-grand papa name.)

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Joshua 19:47
6 Iomraidhean Croise  

from der, dem kon go Gilead and Kadesh for Het aria. Den dem go Dan and from Dan, dem kon go west for Sidon side.


Moses pray for Dan tribe sey: “Dan pipol bi like yong lion wey dey kom out from Bashan.”


Jarkon wotaside and Rakkon plus di aria for Joppa front.


All dis na di land wey dem give Dan tribe and dia family, plus di big and small town.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan