Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Joshua 19:39 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

39 All dis na di land wey dem give Naftali tribe and dia family, plus di big and small town.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Joshua 19:39
4 Iomraidhean Croise  

King Ben-Hadad agri with wetin King Asa tok and e send en soja kommander make dem go attack Israel town. Dem attack and katch Ijon, Dan, Abel-Bet Maaka; di arias near Galilee wotaside and evriwhere for Naftali.


From Asher boundary for east go rish west, Naftali tribe go get one part.


Yiron, Migdal-El, Horem, Bet-Anat and Bet-Shemesh. Dem get nineteen big and small town.


Di sevent koin wey Joshua trow na for Dan tribe and family.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan