Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Joshua 19:35 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

35 Di strong towns na Ziddim, Zer, Hamat, Rakkat, Kinneret,

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Joshua 19:35
14 Iomraidhean Croise  

Arvad, Zemar and Hamat pipol. Leta, Kanaan family kon skata


For di temple, Solomon and all Israel pipol kon celebrate Shelta Feast for fourteen days. Many pipol kom from Hamat Road wey far well-well for nort and from Egypt borda for sout.


Wen Pekah dey rule Israel, King Tiglat-Pileser for Assyria kon attack and katch Ijon, Abel-Bet Maaka, Janoah, Kedesh, Hazor, Gilead and Galilee, plus all di aria for Naftali, den e karry di pipol go Assyria.


So dem kon go shek di land from Zin and Rehob Wildaness, where dem dey pass enter Lebo-Hamat.


and from der, una go draw anoda line go Lebo-Hamat. E go kontinue from der go Zedad.


Afta Jesus and en disciples don cross di river, dem kon rish Gennesaret, den dem tie dia boat for der.


Arabah and Jordan River na still borda for Kinneret Sea go rish Arabah Sea (dat is, di Salt Sea), under di low land for Pisgah go rish di east.


and all di kings for nort wey dey rule di kountries for hill, di Arabah for di sout for Kinneret, di ones for di lowland and doz ones for Dor wey dey di west,


Bet-Haram valley still dey join, plus Bet-Nimrah, Sukkot and Zafon go rish di rest side for Heshbon wey King Sihon dey rule; plus di aria for Jordan River east go rish di end for Kinneret Sea.


E from der turn face west for Aznot-Tabor till e rish Hukok kon tosh Zebulun for di sout. Asher dey for en west and Jordan River for en east.


So dem selet Kedesh for Galilee wey dey Naftali kountry on-top di hill; Shekem wey dey Efraim kountry on-top di hill and Kiriat-Arba (wey bi Hebron) wey dey Judah kountry for hill.


From Naftali tribe, dem give dem: Kedesh for Galilee (di town wey pesin fit hide put make dem for nor kill-am), Hammot-Dor and Kartan, plus all di aria for der and dem bi three big towns.


One day, e send message go koll Barak, Abinoam pikin, wey dey stay for Kedesh for Naftali land kon tell am, “Dis na wetin di Oga wey bi Israel God kommand sey make yu do: Make yu koll 10,000 wariors from Naftali and Zebulun tribe go Mount Tabor.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan