Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Joshua 19:32 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

32 Di sixt koin wey Joshua trow na for Naftali tribe and family.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Joshua 19:32
11 Iomraidhean Croise  

Di sons wey Bilhah, Rashel savant born na Dan and Naftali.


Naftali go bi like animal wey dey free; di words wey e go tok, go dey good well-well.


Ahimaaz wey still marry Basemat wey bi King Solomon dota, dey kare for Naftali aria.


From Asher boundary for east go rish west, Naftali tribe go get one part.


Yu go trow dice take divide di land and dem go get dia porshon akordin to di tribe wey dem from kom.


From der, Jesus komot from Nazaret go Kapanaum wey near di sea, where Zebulun and Naftali pipol dey stay,


Moses pray for Naftali tribe sey: “Naftali pipol, favor go follow una and God don bless una well-well; make una kollect di west and sout as una own.”


All dis na di land wey dem give Asher tribe and dia family, plus di big and small town.


Dia borda start from Helef and Zaanannim oak kon go Adami-Nekeb, Jabneel until e rish Lakkum kon end for Jordan River.


Na so too, Naftali tribe nor fit drive Bet-Shemesh and Bet-Anat pipol komot, instead, dem dey stay and kontrol Kanaan pipol wey dey di land. Dem force di pipol to work for dem as dia slave.


One day, e send message go koll Barak, Abinoam pikin, wey dey stay for Kedesh for Naftali land kon tell am, “Dis na wetin di Oga wey bi Israel God kommand sey make yu do: Make yu koll 10,000 wariors from Naftali and Zebulun tribe go Mount Tabor.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan