31 All dis na di land wey dem give Asher tribe and dia family, plus di big and small town.
Na rish-rish food Asher go dey chop and e go dey provide betta food for kings.
From Dan boundary for east go rish west, Asher tribe go get one part.
Umah, Afek and Rehob. Dem get twenty-two big and small towns.
Di sixt koin wey Joshua trow na for Naftali tribe and family.