Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Joshua 19:30 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

30 Umah, Afek and Rehob. Dem get twenty-two big and small towns.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Joshua 19:30
12 Iomraidhean Croise  

Doz wey survive run enter Afek town where di town wall fall press and kill 27,000. King Ben-Hadad still run enter di town and e hide for di back room for one house.


“Man pikin, make yu tok against Sidon town.


from Josef tribe (wey bi Manasseh tribe), e send Gaddi wey Susi born;


Afek king, Sharon king,


go rish di sout; all di aria wey bi Kanaan own; from Arah wey dey Sidon go rish Afek and Amor pipol aria;


till e rish Abdon, Ebron, Rehob, Hammon and Kanah and Greata Sidon.


E turn face Rama plus di strong-strong towns for Tyre, den e turn face Hosah kon end for di sea near Hebel, Akzib,


All dis na di land wey dem give Asher tribe and dia family, plus di big and small town.


Helkat and Rehob, plus di aria for der and dem bi four big towns.


Asher tribe nor fit drive di pipol wey dey Akko, Sidon, Ahlab, Akzib, Helbah, Afek and Rehob, komot.


Filistia pipol gada dia sojas for Afek, while Israel pipol kamp for Jezrel wotaside.


Den Samuel tell Israel pipol wetin God tok. Israel pipol kon go fight Filistia pipol. Dem kamp for Ebeneza and Filistia pipol kamp for Afek.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan