Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Joshua 19:29 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

29 E turn face Rama plus di strong-strong towns for Tyre, den e turn face Hosah kon end for di sea near Hebel, Akzib,

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Joshua 19:29
12 Iomraidhean Croise  

Den e kon born anoda boy and e koll am, Shelah and e born dis one for di town wey dem dey koll Kezib.


Dem go di sout-side for Tyre town wey dem fence kon rish all Hiv and Kanaan pipol town and dem stop for Beersheba for Judah sout.


King Hiram for Tyre kon send business men go meet David, e send cedar woods with karpenters and doz wey dey do stones go meet David make dem take build di palis.


Solomon still get 80,000 men for di mountin side wey dey kut stones and 70,000 men wey dey karry di stones.


“Man pikin, make yu tok against Sidon town.


So, make una tell Moreshet-Gat town bye-bye. Na Akzib pipol deceive Israel king.


Tyre pipol build strong house for demsef kon gada many gold and silva like sey na san-san!


Umah, Afek and Rehob. Dem get twenty-two big and small towns.


Asher tribe nor fit drive di pipol wey dey Akko, Sidon, Ahlab, Akzib, Helbah, Afek and Rehob, komot.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan