Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Joshua 19:24 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

24 Di fift koin wey Joshua trow na for Asher tribe and family.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Joshua 19:24
8 Iomraidhean Croise  

Di sons wey Zilpah, Leah savant born na Gad and Asher. All dis na Jakob sons wey dem born for am for Paddan Aram.


Baana wey bi Hushai pikin dey kare for Asher aria and Bealot town.


From Dan boundary for east go rish west, Asher tribe go get one part.


All dis na di land wey dem give Issakar tribe and dia family, plus di big and small town.


Dia land na Helkat, Hali, Beten, Akshaf,


Asher tribe nor fit drive di pipol wey dey Akko, Sidon, Ahlab, Akzib, Helbah, Afek and Rehob, komot.


Gilead pipol dey for Jordan River east, while Dan pipol dey near di sheep. Asher pipol nor gri komot from di wotaside, dem dey stay near di river.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan