17 Di fourt koin wey Joshua trow na for Issakar tribe and family.
Di sons wey Leah born na Reuben wey bi Jakob first pikin, Simeon, Levi, Judah, Issakar and Zebulun.
Issakar na very strong donkey wey dey rest on-top two strong bags.
Jehoshafat wey bi Paruah pikin, dey kare for Issakar aria.
From Simeon boundary for east go rish di west, Issakar tribe go get one part.
Yu go trow dice take divide di land and dem go get dia porshon akordin to di tribe wey dem from kom.
All dis na di land wey dem give Zebulun tribe and dia family, plus di big and small towns.
Dia land na Jezrel, Kesullot, Shunem,
12,000 from Simeon tribe, 12,000 from Levi tribe, 12,000 from Issakar tribe,