Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Joshua 19:13 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

13 From der e cross go east for Gat-Hefa and Et-Kazin aria go rish Rimmon kon turn go Neah.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Joshua 19:13
3 Iomraidhean Croise  

E bring Israel borda kom back from Lebo-Hamat for nort go rish Arabah wotaside for sout, just as di Oga, Israel God tok thru Profet Jonah wey en papa bi Amittai, wey bi profet for Gat-Hefa.


From Sarid, e turn face di east for Kislot-Tabor aria kon go Daberat and from der go Jafia.


E turn from nort go Hannaton till e end for Jeftah-El Valley.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan