Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Joshua 19:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

12 From Sarid, e turn face di east for Kislot-Tabor aria kon go Daberat and from der go Jafia.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Joshua 19:12
8 Iomraidhean Croise  

For Issakar aria, dem give dem: Kedesh, Daberat,


Na Yu kreate di nort and sout. Mount Tabor and Mount Hermon dey praiz yor name.


Di borda from west go Maralah kon tosh Dabbeshet and di valley wey dey near Jokneam.


From der e cross go east for Gat-Hefa and Et-Kazin aria go rish Rimmon kon turn go Neah.


Dia borda tosh Tabor, Shahazumah and Bet-Shemesh kon end for Jordan River. Dem get sixteen big and small town.


From Issakar tribe, dem give dem: Kishon, Daberat,


Wen dem tell Sisera sey, Barak, Abinoam pikin don go Mount Tabor,


One day, e send message go koll Barak, Abinoam pikin, wey dey stay for Kedesh for Naftali land kon tell am, “Dis na wetin di Oga wey bi Israel God kommand sey make yu do: Make yu koll 10,000 wariors from Naftali and Zebulun tribe go Mount Tabor.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan