11 Di borda from west go Maralah kon tosh Dabbeshet and di valley wey dey near Jokneam.
Baana wey Ahilud born, dey kare for Taanak, Megiddo and all di aria for Bet-Shean near Zaretan town, for di sout-side for Jezrel town go rish Abel-Meholah and Jokmeam town.
Dem still give Levi pipol Jokmeam, Bet-Horon,
Kedesh king, Jokneam king wey dey near Karmel,
Di third koin wey Joshua trow na for Zebulun tribe and family. Di borda for dia aria rish Sarid.
From Sarid, e turn face di east for Kislot-Tabor aria kon go Daberat and from der go Jafia.