Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Joshua 19:10 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

10 Di third koin wey Joshua trow na for Zebulun tribe and family. Di borda for dia aria rish Sarid.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Joshua 19:10
8 Iomraidhean Croise  

Di sons wey Leah born na Reuben wey bi Jakob first pikin, Simeon, Levi, Judah, Issakar and Zebulun.


Zebulun go dey stay near di sea and e go dey kontrol many sheep for di sea, en land go long go rish Sidon.


From Issakar boundary for east go rish di west, Zebulun tribe go get one part.


Di first dice wey Joshua trow na for Benjamin tribe akordin to dia family. Dia land na between Judah and Josef tribe.


But as for una, make una divide di land into seven, den bring am kom meet mi. I go trow dice before di Oga awa God.


Di borda from west go Maralah kon tosh Dabbeshet and di valley wey dey near Jokneam.


Dem give Simeon land from di ones wey dem give Judah, bikos Judah aria too big for dem.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan