9 Di men waka round di land kon divide am into seven for di book. Den dem kom back kom meet Joshua for di kamp for Shiloh.
Afta E don distroy seven tribes for Kanaan, E kon dash en pipol di land.
For der, Joshua kon trow dice for God present kon divide di land among Israel pipol just as e suppose to bi.
Wen di men kom out, Joshua kon tell doz wey dey go look di land sey, “Make una go waka round di land kon put am for map, den una go kom back kom meet mi, so dat I go trow dice for una for God present as wi dey Shiloh.”