Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Joshua 18:14 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

14 E turn from di west side face sout from di hill wey dey near Bet-Horon for di sout till e rish Kiriat-Baal (wey bi Kiriat-Jearim), di town wey bi Judah tribe own. Dis na di borda for west.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Joshua 18:14
9 Iomraidhean Croise  

kon lead dem go Baala for Judah make dem go bring di Kovenant Box wey karry God name, wey en throne big pass di creature wey get feadas.


Kiriat-Baal (wey bi Kiriat-Jearim) and Rabbah and dem bi two towns.


E from der go on-top di hill go rish di spring wota for Neftoah, plus di whole town for Mount Efron, den from Mount Efron to Baalah (wey bi Kiriat-Jearim).


E cross from der go Luz kon go di sout for Luz (wey bi Bethel), den e go Atarot-Addar for di hill wey dey sout for di low side for Bet-Horon.


Di sout-side start for Kiriat-Jearim kon go west for Neftoah wotaside.


So Israel pipol go and afta three days dem kon rish di town wey Gibeon, Kefirah, Beerot and Kiriat-Jearim pipol dey stay.


anoda group face di road wey go Bet-Horon and di last group kon dey waka go di road wey go di borda where dem for dey si Zeboim Valley for di desert side.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan