Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Joshua 18:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

11 Di first dice wey Joshua trow na for Benjamin tribe akordin to dia family. Dia land na between Judah and Josef tribe.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Joshua 18:11
9 Iomraidhean Croise  

Di sons wey Rashel born na Josef and Benjamin.


Na for der Abner for make Ish-Boshet king for Gilead, Asher, Jezrel, Efraim, Benjamin and all Israel aria.


“As for di rest tribes: from di east side go rish di west side, Benjamin tribe go get one part.


Wen una don start to stay for di land, una fit hear sey,


For der, Joshua kon trow dice for God present kon divide di land among Israel pipol just as e suppose to bi.


Di borda for nort start for Jordan River go rish Jeriko for nort, den e go di west side for di hill kountry go rish di desert for Bet-Aven.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan