Joshua 17:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English4 Di girls go meet Eleazar di priest, Joshua wey bi Nun pikin and di leaders kon sey, “God tell Moses sey make e give us land among awa pipol.” So, Joshua give dem land among dia papa brodas, just as God kommand. Faic an caibideil |