Joshua 17:15 - Holy Bible Nigerian Pidgin English15 Joshua ansa dem, “If una many well-well and di kountries for hill too small for una, den make una go inside di forest kon klear Periz and Refah land for unasef.” Faic an caibideil |
Afta dem don do all dis tins finish, some among Israel leaders kom meet and tell mi, Di pipol, di priest and Levi pipol neva separate demsef from di pipol wey dey di kountries wey near dem. Dem still dey do tins with Ammon, Moab, Egypt, Kanaan, Hit, Periz, Jebus and Amor pipol. Dem dey do di same yeye tins wey doz pipol dey do.