Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Joshua 17:10 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

10 Efraim aria na for sout, while Manasseh own na for nort. Di sea na Manasseh borda for west and dia aria tosh Asher for nort and Issakar for east.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Joshua 17:10
2 Iomraidhean Croise  

Near Issakar and Asher aria, dem give Manasseh, Bet-Shean, Ibleam where Dor town dey; Endor where Taanak dey and all di big and small towns wey dey near der.


Di borda na from sout go Kanah Valley. Dem give Efraim pipol some town among Manasseh towns, but Manasseh borda na nort for di valley and e end for di sea.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan