Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Joshua 16:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

9 Di big and small towns wey dem keep for Efraim family inside Manasseh aria dey join.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Joshua 16:9
6 Iomraidhean Croise  

Na for der Abner for make Ish-Boshet king for Gilead, Asher, Jezrel, Efraim, Benjamin and all Israel aria.


Dia propaty and lands na Bethel and di towns wey dey near am, go rish Naaran for di east and Geza for di west. Dem still stay for Shekem and Ayyah and all di towns wey near dem.


From Manasseh boundary for east go rish west, Efraim tribe go get one part.


Efraim pipol nor fit win all Kanaan pipol wey dey stay Geza. So Kanaan pipol still dey stay with Efraim pipol till today and dem bi Efraim pipol savant.


From Tappuah, e go di west side for Kanah Valley den e end for di sea. Dis na di land wey Joshua give Efraim tribe akordin to en family.


Di borda na from sout go Kanah Valley. Dem give Efraim pipol some town among Manasseh towns, but Manasseh borda na nort for di valley and e end for di sea.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan