Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Joshua 16:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

8 From Tappuah, e go di west side for Kanah Valley den e end for di sea. Dis na di land wey Joshua give Efraim tribe akordin to en family.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Joshua 16:8
10 Iomraidhean Croise  

Na for der Abner for make Ish-Boshet king for Gilead, Asher, Jezrel, Efraim, Benjamin and all Israel aria.


Dia propaty and lands na Bethel and di towns wey dey near am, go rish Naaran for di east and Geza for di west. Dem still stay for Shekem and Ayyah and all di towns wey near dem.


From Manasseh boundary for east go rish west, Efraim tribe go get one part.


“ ‘Di borda for west go bi di Mediterranean Sea.


Tappuah king, Hefa king,


Di big and small towns wey dem keep for Efraim family inside Manasseh aria dey join.


Manasseh borda na from Asher go Mikmetat wey dey near Shekem. From der, e from sout face doz wey dey stay Tappuah.


till e rish Abdon, Ebron, Rehob, Hammon and Kanah and Greata Sidon.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan