Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Joshua 16:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

7 E from Janoah go Atarot and Naarah kon tosh Jeriko till e rish Jordan River.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Joshua 16:7
6 Iomraidhean Croise  

Dia propaty and lands na Bethel and di towns wey dey near am, go rish Naaran for di east and Geza for di west. Dem still stay for Shekem and Ayyah and all di towns wey near dem.


Dem from Abarim Mountin go Moab plain land near Jordan River for where dem dey cross go Jeriko.


E from der go di sea and Mikmetat for di nort. E still from der go di east side for Taanat-Shiloh kon cross go Janoah east.


di wota wey dey rush, just stop. E gada go up for one town wey dem dey koll Adam (Adam dey near Zaretan) and no wota rush kom from der again go rish Arabah Sea (Di Salt Sea). Di pipol cross di river wey face Jeriko.


Naw, dem lock and dey guide Jeriko gate, so dat Israel pipol don go fit attack am. Dem nor gri make anybody enter inside or go outside.


For dat time, Joshua kon swear sey: “Anybody wey sey e won build Jeriko town again, God go kondemn am. “E first boy pikin go die as e stay to build am and en last boy pikin go die wen e dey put di gate!”


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan