6 E from der go di sea and Mikmetat for di nort. E still from der go di east side for Taanat-Shiloh kon cross go Janoah east.
E from Janoah go Atarot and Naarah kon tosh Jeriko till e rish Jordan River.
Manasseh borda na from Asher go Mikmetat wey dey near Shekem. From der, e from sout face doz wey dey stay Tappuah.
Israel pipol gada for Shiloh and dem kon build di tent where dem for dey meet, for der. Aldo dem don win di land,