Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Joshua 16:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

5 Di aria wey dem give Efraim and en family na: di east for Atarot-Addar go rish top of Bet-Horon.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Joshua 16:5
7 Iomraidhean Croise  

Na for der Abner for make Ish-Boshet king for Gilead, Asher, Jezrel, Efraim, Benjamin and all Israel aria.


Efraim born one girl and en name na Sheerah. Na en build Uppa and Lowa Bet-Horon and Uzzen Sheerah towns.


Dia propaty and lands na Bethel and di towns wey dey near am, go rish Naaran for di east and Geza for di west. Dem still stay for Shekem and Ayyah and all di towns wey near dem.


From Manasseh boundary for east go rish west, Efraim tribe go get one part.


God make dem fear as dem si Israel pipol. Israel pipol really kill dem for Gibeon der. Israel pipol porshu dem pass Bet-Horon kon dey kill dem until dem rish Azeka and Makkedah.


Di borda for sout wey from Bethel go Luz kon cross go Arkite aria for Atarot.


E cross from der go Luz kon go di sout for Luz (wey bi Bethel), den e go Atarot-Addar for di hill wey dey sout for di low side for Bet-Horon.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan