Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Joshua 16:1 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

1 Di land wey Joshua give Josef shidren na from Jordan River side go rish di wotaside for Jeriko east; den to di desert and from Jeriko go di kountry for di hill wey bi Bethel.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Joshua 16:1
10 Iomraidhean Croise  

Di sons wey Rashel born na Josef and Benjamin.


From Manasseh boundary for east go rish west, Efraim tribe go get one part.


Dis na di towns for desert: Bet-Arabah, Middin, Sekakah,


Di borda for nort start for Jordan River go rish Jeriko for nort, den e go di west side for di hill kountry go rish di desert for Bet-Aven.


Den I go divide am into seven. Judah go stay for di sout-side and Josef family go dey nort.


Joshua and all di sojas for Israel kon do like sey Ai men dey win dem, so dem kon dey run go di desert.


Josef shidren-shidren, attack Bethel town and God help dem.


Dem send men go spy Bethel (wey dem dey koll Luz before).


Di gift na for di pipol wey dey: Bethel, Ramot Negev and Jattir;


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan