6 go rish Bet-Hoglah, den cross di nort for Bet-Arabah go di Stone wey bi Reuben pikin, Bohan own.
Di borda for east na from di Salt Sea go rish Jordan River. Di borda for nort start from di Salt Sea from Jordan River mout
Dis na di towns for desert: Bet-Arabah, Middin, Sekakah,
E kom from der go Debir from Akor Valley den turn face nort go rish Gilgal (wey dey opposite Adummim Pass for di sout-side for di valley) kon cross En-Shemesh wota go rish En-Rogel.
E go En-Shemesh nort and Gelilot opposite Adummim Pass, den kon go Reuben pikin, Bohan Stone.