54 Humtah, Kiriat-Arba (wey bi Hebron) and Zior and dem bi nine big and small towns.
E die for Kiriat-Arba (wey bi Hebron naw) for Kanaan land. Abraham mourn and kry for Sarah.
(Before-before, dem dey koll Hebron, Kiriat-Arba. Na Arba bi Anak pipol papa and evribody know am.) So afta dis time, war nor kon dey di land again.
Kaleb wey bi Jefunneh son from Judah tribe, dem gi-am Kiriat-Arba (wey bi Hebron), just as God tell Joshua. (Na Arba bi Anak papa.)
Janim, Bet-Tappuah, Afeka,
Maon, Karmel, Zif, Juttah,
So for Aaron shidren, di priest kon give dem Hebron (di town wey pesin fit hide put make dem for nor kill-am), Libnah,