53 Janim, Bet-Tappuah, Afeka,
Zanoah, En-Gannim, Tappuah, Enam,
Arab, Dumah, Eshan,
Humtah, Kiriat-Arba (wey bi Hebron) and Zior and dem bi nine big and small towns.
(Na Manasseh get di land dem wey surround Tappuah, but Tappuah main town, na Efraim get am.)
Den Samuel tell Israel pipol wetin God tok. Israel pipol kon go fight Filistia pipol. Dem kamp for Ebeneza and Filistia pipol kamp for Afek.