Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Joshua 15:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

5 Di borda for east na from di Salt Sea go rish Jordan River. Di borda for nort start from di Salt Sea from Jordan River mout

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Joshua 15:5
5 Iomraidhean Croise  

“ ‘For di borda for east: Una go draw line from Hazar-Enan go Shefam.


Den e go-go Jordan River go rish di Salt Sea.’ Dis go bi di four borda for una land.”


den di borda for sout go start from Zin Wildaness go rish di borda for Edom. Una sout borda go face east go rish di Salt Sea.


go rish Bet-Hoglah, den cross di nort for Bet-Arabah go di Stone wey bi Reuben pikin, Bohan own.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan