49 Dannah, Kiriat-Sannah (wey bi Debir),
kon attack Debir pipol. (Before-before, dem dey koll Debir pipol Kiriat-Sefer.)
Dis na di towns for di kountries for hill: Shamir, Jattir, Sokoh,
Anab, Eshtemoh, Anim,
Holon, Debir,
From der, dem go fight doz wey dey Debir town (wey dem dey koll Kiriat-Sefer before).