44 Keilah Akzib and Maresha and dem bi nine big and small towns.
Den e kon born anoda boy and e koll am, Shelah and e born dis one for di town wey dem dey koll Kezib.
Kaleb wey bi Jerahmeel broda, en sons na: Mesha wey bi Zif papa and en sekond pikin na Maresha wey bi Hebron papa.
Shelah na one among Judah sons and na-im born Er wey Leka papa; Laada wey bi Maresha papa from Bet-Ashbea town where dem for dey make linen;
Gat, Maresha, Zif,
Jeftah, Ashnah, Nezib,
Ekron and all di towns wey dey near am;