31 Ziklag, Madmanna, Sansannah,
Dis na di men wey join David for Ziklag for di time wey e dey run from Saul wey bi Kish pikin and dis men dey among di sojas wey help am for war.
Na Maaka still born Shaaf wey bi Madmanna, Sheva, Makbena and Gibea papa. Kaleb girl pikin na, Aksah.
Eltolad, Kesil, Hormah,
Lebaot, Shilhim, Ain, Rimmon and dem bi twenty-nine big and small towns.
Ziklag, Bet-Marcabot, Hazar-Susah,
Dat day, Akish kon give David, Ziklag town. (Bikos of dat, na Judah kings get Ziklag kom rish today.)
For di third day, David and en men kon rish Ziklag. But Amalek pipol attack Negev and Ziklag. Dem burn Ziklag rish groun.