Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Joshua 15:24 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

24 Zif, Telem, Bealot,

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Joshua 15:24
8 Iomraidhean Croise  

Kaleb wey bi Jerahmeel broda, en sons na: Mesha wey bi Zif papa and en sekond pikin na Maresha wey bi Hebron papa.


My God, make Yu kom with yor great pawa kon save mi! Make Yu defend mi with yor strent.


Hazor-Hadattah, Keriot Hezron (wey bi Hazor),


So Saul gada en sojas kon kount dem for Telaim: Dem bi 200,000 sojas wey dey waka with leg and 10,000 men from Judah.


David kon hide for di hill near Zif desert. Saul dey find David, but God nor let am katch am.


Den Zif pipol go tell Saul for Gibeah sey, “David dey hide for Horesh near Hakilah Hill wey dey Jeshimon sout.”


So dem leave Saul kon go back to Zif. Naw, David and en men dey inside Maon desert for Arabah wey dey Jeshimon sout.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan