Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Joshua 15:15 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

15 kon attack Debir pipol. (Before-before, dem dey koll Debir pipol Kiriat-Sefer.)

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Joshua 15:15
4 Iomraidhean Croise  

So king Adoni-Zedek for Jerusalem kon send message go meet King Hoham for Hebron, King Piram for Jarmut, King Jafia for Lakish and King Debir for Eglon:


Joshua and en sojas kon go fight against Debir.


Kaleb kon sey, “Di pesin wey go win Kiriat-Sefer, I go gi-am my dota Aksah, as en wife.”


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan