Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Joshua 15:14 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

14 From der, Kaleb porshu Sheshai, Ahiman and Talmai wey bi Anak shidren

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Joshua 15:14
9 Iomraidhean Croise  

One giant wey dem dey koll Ishbi-Benob, wey karry bronze spear wey heavy rish seven and half pounds with new swod kon tink sey e fit kill David.


and wi even si some giant for der (wey bi Anak shidren-shidren) and wi bi like ant for dia front.”


Di pipol strong well-well and dem tall; dem bi Anak shidren-shidren. Una hear wen dem sey, “Na who go fit fight Anak pipol?”


For dat time, Joshua attack and kill Anak pipol for di hill kountry, Hebron, Debir and Anab from all di hill kountry for Judah and Israel.


No Anak pesin remain among Israel pipol, but some dey for Gaza, Gat and Ashdod.


Dem mash against Kanaan pipol for Hebron (wey dem dey koll Kiriat-Arba before), dem stay der kon fight and win Sheshai, Ahiman and Talmai pipol.


So dem give Kaleb, Hebron town just as Moses promise. So Kaleb porshu Anak generashon komot der.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan