Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Joshua 14:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

5 Wen dem dey divide di land, Israel pipol do as God tell Moses.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Joshua 14:5
4 Iomraidhean Croise  

kon do as God kommand dem thru Moses and Aaron.


For der, Joshua kon trow dice for God present kon divide di land among Israel pipol just as e suppose to bi.


for Shiloh wey dey Kanaan land kon sey, “God tell Moses sey make e give us town wey wi go stay and fields for awa animals.”


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan