Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Joshua 13:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

8 Di oda half of Manasseh tribe, Reuben tribe and Gad tribe don kollect dia land wey dey di oda side for Jordan River, just as God savant Moses divide am.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Joshua 13:8
11 Iomraidhean Croise  

Wi nor go take any propaty for di oda side for Jordan River or for front, bikos wi don get awa share for dis east side for Jordan River.”


So for dat time, wi take di two king for Amor land for (Trans-Jordan) go rish River Arnon and Mount Hermon


Di kings wey Israel pipol win and take dia land for Jordan River east and from Arnon Valley go Mount Hermon, plus Arabah east na:


God savant, Moses and Israel pipol win dis kings and Moses divide di land give Reuben tribe, Gad tribe and half of Manasseh tribe.


Naw, make yu divide dis land among di nine and half tribes.”


Dia own aria go start from Aroer (wey dey near Arnon Valley), plus di town wey dey di valley centre; evriwhere for Medeba go rish Dibon


Naw, di Oga una God don guide una brodas and sistas, just as E promise dem. So make una go back to una house wey Moses, God savant divide give una for Jordan River east.


Na Reuben tribe, Gad tribe and half of Manasseh tribe first cross, bikos na dem go first attack for war, just as Moses kommand.


some run cross Jordan River kon enter Gad and Gilead aria. Saul still dey Gilgal and di pipol wey dey with am, don dey fear.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan