Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Joshua 13:33 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

33 Moses nor divide land as propaty for Levi tribe; dia propaty na di Oga wey bi Israel God, just as E tell dem.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Joshua 13:33
7 Iomraidhean Croise  

“Na mi bi di priests propaty for life and una nor go give dem any propaty; I bilong to dem and evritin wey dem wont, na mi.


God tell Aaron, “Yu nor get any propaty for dia land and know part for Israel land go bi yor own. Na mi God, bi evritin wey yu nid.


Dat na why Levi pipol nor get propaty or land among di oda tribes for Israel. Na God ensef bi dia propaty, just as di Oga una God tok.


But Moses nor divide land give Levi pipol as e bi sey dia propaty na di sakrifice ofrin, wey dem dey offa give di Oga wey bi Israel God, just as E tell dem.


Na so Moses sey make dem take divide di land wen e dey Moab for Jordan River east opposite Jeriko.


But Levi pipol nor go get any land among una, bikos dia propaty na to serve God. Gad, Reuben and half for Manasseh tribe don already take dia part for Jordan River east wey Moses give dem.”


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan