Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Joshua 13:32 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

32 Na so Moses sey make dem take divide di land wen e dey Moab for Jordan River east opposite Jeriko.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Joshua 13:32
3 Iomraidhean Croise  

Di land wey dem give half of Makir shidren wey Manasseh bi dia grand-grand papa na: half for Gilead land, Ashtarot and Edrei and King Og for Bashan kingdom and na akordin to dia family.


Moses nor divide land as propaty for Levi tribe; dia propaty na di Oga wey bi Israel God, just as E tell dem.


Naw, di land wey dey east for Jordan River, Moses divide am give two and di half tribe, but e nor divide any land give Levi pipol.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan