Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Joshua 13:28 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

28 Na dis towns bi di land wey dem divide give Gad tribe akordin to dia family.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Joshua 13:28
3 Iomraidhean Croise  

Dem dey stay for Bashan and Gilead aria and all di good land wey dey Sharon.


Bet-Haram valley still dey join, plus Bet-Nimrah, Sukkot and Zafon go rish di rest side for Heshbon wey King Sihon dey rule; plus di aria for Jordan River east go rish di end for Kinneret Sea.


Moses divide land give half of Manasseh tribe akordin to dia family.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan