Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Joshua 13:27 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

27 Bet-Haram valley still dey join, plus Bet-Nimrah, Sukkot and Zafon go rish di rest side for Heshbon wey King Sihon dey rule; plus di aria for Jordan River east go rish di end for Kinneret Sea.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Joshua 13:27
14 Iomraidhean Croise  

But Jakob travel go Sukkot where e for build house for ensef and en animals. Dat na why dem dey koll dat place Sukkot.


Between Sukkot and Zaretan borda for Jordan, na der di king for make all dis tins.


God don tok from en holy place sey, “I go defeat di pipol kon divide Shekem land with joy, den I go measure Sukkot Valley.


“Atarot, Dibon, Jazer, Nimrah, Heshbon, Elealeh, Sebam, Nebo and Beon,


Bet-Nimrah and Bet-Haran as strong towns, den dem make house for dia animals.


Di borda go from Shefam go Riblah for di east side for Ain and for Chinneret Sea.


Jesus stand near Gennesaret and pipol gada make dem for hear God word.


Arabah and Jordan River na still borda for Kinneret Sea go rish Arabah Sea (dat is, di Salt Sea), under di low land for Pisgah go rish di east.


and all di kings for nort wey dey rule di kountries for hill, di Arabah for di sout for Kinneret, di ones for di lowland and doz ones for Dor wey dey di west,


En kingdom na: Arabah east, from Kinneret Sea go rish Arabah Sea (Di Salt Sea), plus di road wey go Bet-Jeshimot and di sout aria under di low aria for Pisgah.


And from Heshbon go rish Ramat-Mizpah and Betonim. From Mahanaim go rish Debir aria.


Na dis towns bi di land wey dem divide give Gad tribe akordin to dia family.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan