18 Jahza, Kedemot, Mefaat,
Heshbon and Elealeh pipol go kry and Jahaz pipol wey dey far go hear dem. Bikos of dis, Moab sojas dey shaut with pain and dem nor get heart again.
“Judgement don kom di towns wey dey up and dem bi: Holon, Jahza, Mefaat,
Heshbon and Elealeh pipol kry well-well and dem hear dia kry for Jahaz, Zoar, Horonaim and Shelishiyah town. But Nimrim river, don dry.
But King Sihon nor gri make Israel pipol pass en aria; instead e gada all en sojas kon go attack Israel pipol for di wildaness. Wen e rish Jahaz, e kon fight against Israel pipol.
So I send messenja from Kedemot wildaness go meet King Sihon for Heshbon with peace sey:
Heshbon and all di towns wey dey near am; plus Dibon, Bamot Baal, Bet-Baal-Meon,
But King Sihon nor gri, instead, e gada all en sojas, go kamp for Jahza kon attack dem.