Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Joshua 12:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

7 Dis na di kings wey Joshua and Israel pipol win for Jordan River west, from Baal-Gad for Lebanon Valley go rish Mount Halak and Seir. Joshua give dis aria to Israel tribes,

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Joshua 12:7
16 Iomraidhean Croise  

and Horite pipol for dia hill kountry wey stay Seir go rish El-Paran wey dey near di wildaness.


Jakob send message go meet en broda Esau for Seir wey dey for Edom land


Seir wey kom from Horite na en sons for di land bi dis: Lotan, Shobal, Zibeon, Anah,


shief Dishon, shief Ezer and shief Dishan. All dis na di shiefs for Horite akordin to di shief list for Seir land.


So Esau (wey still bi Edom) kon go stay for di hill for Seir.


Sihon wey bi Amor pipol king and King Og for Bashan and all di kingdom for Kanaan,


Den wi turn kon travel pass di wildaness go di Red Sea, just as God kommand mi and wi kon dey waka anyhow round Mount Seir for many days.


Make yu give dis kommand to di pipol: ‘Una go soon cross una pipol Edom kountry, wey una broda Esau bi dia grand-grand papa and dem dey stay for Seir. Edom pipol go dey fear una so make una dey kareful.


from Mount Halak to Seir go rish Baal-Gad for Lebanon Valley under Mount Hermon. Joshua katch all dia kings kon kill dem.


Joshua win di whole land, just as God promise Moses. Den Joshua give di difren tribe for Israel di land, as dia own. Den di land kon get peace and di war kon stop.


For Jordan River centre, di priests wey karry di Kovenant Box, stand well for dry groun. All di pipol for Israel cross pass for dry groun until evribody for di kountry cross finish.


Wen all di kings for Jordan River west; di kountries for hill; di ones for di valley go rish Mediterranean wotaside; plus di whole Lebanon (plus Hit, Amor, Kanaan, Periz, Hiv and Jebus pipol) hear about Israel pipol and wetin dem do,


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan