Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Joshua 12:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

4 E win King Og for Bashan wey dey among di remainin Refah pipol and e dey stay for Ashtarot and Edrei.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Joshua 12:4
6 Iomraidhean Croise  

Dis tin happen for Edrei, afta dem win King Sihon for Amor, wey en soja oga na Heshbon and King Og for Bashan wey en sojas oga na Ashtarot.


And all King Og aria for Bashan, wey dey rule Ashtarot and Edrei (wey dey among di remainin pipol for Refah), go bi dia own too. Moses win dem kon take dia land.


Di land wey dem give half of Makir shidren wey Manasseh bi dia grand-grand papa na: half for Gilead land, Ashtarot and Edrei and King Og for Bashan kingdom and na akordin to dia family.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan