Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Joshua 12:2 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

2 King Sihon for Amor wey dey stay Heshbon and dey rule from Aroer (wey dey Arnon Valley korna), plus di town wey dey di valley centre and half of Gilead go rish Jabbok Valley wey dey near Ammon.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Joshua 12:2
12 Iomraidhean Croise  

For nite, Jakob kwik-kwik take en two wife, en two savant and en eleven shidren kon go Jabbok wotaside.


and Bela wey Azaz born and na Shema wey kom from Joel tribe, bi en grand-papa. Dis tribe dey stay for Aroer go rish Nebo and Baal-Meon.


Yu make dem win nashons, kingdoms and lands wey dey near dia own. Dem win Heshbon land, wey Sihon dey rule and Bashan land wey Og for bi king.


Sihon wey bi Amor pipol king and King Og for Bashan and all di kingdom for Kanaan,


Yu wey dey stay Aroer, make yu stand for road kon look well; den ask di pipol wey dey run, wetin dey happen.


Dis tin happen for Edrei, afta dem win King Sihon for Amor, wey en soja oga na Heshbon and King Og for Bashan wey en sojas oga na Ashtarot.


Ammon king ansa, “Na bikos Israel pipol take my land, wen dem dey kom out from Egypt. Dem take my land wey start from Arnon River for sout go rish Jabbok River for nort and Jordan River for west. So make una give mi back, so dat peace go dey.”


Dem take Amor land, from Arnon River for sout go rish Jabbok River for nort and from di desert wey dey for east go rish Jordan River for west.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan