Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Joshua 11:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

11 Dem kill evribody wey dey stay der kon burn di town.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Joshua 11:11
6 Iomraidhean Croise  

For doz towns and kountries wey di Oga una God dey give una as where una go stay, make una distroy evritin wey dey inside dem.


But wi keep all di animal and evry oda tin wey wi karry from di town.


Wen di Oga una God don give dis kountry to una and una don konker dem, una must distroy dem finish. Make una nor enter agriment with dem.


Joshua win di whole land plus di kountries for hill, for di Negev, di lowland, di slope and all dia kings. E nor let any one live. E kill evritin wey dey breath, just as di Oga wey bi Israel God, tok.


Dem use dia swod take kill evritin wey dey breath for di town, both man and woman, small pikin and old pipol, plus all di animals.


But dem burn di town and evritin wey dey inside, esept di gold, silva, bronze and di iron tins wey dem karry go God store house.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan