10 For dat time, Joshua attack Hazor town kon kill en king, bikos na Hazor town dey lead all di kingdoms.
Wen King Jabin for Hazor hear di news, e send message go meet King Jobab for Madon; Shimron king, Akshaf king
So God kon give dem to King Jabin for Hazor for Kanaan make e rule dem. Di kommander for en sojas na Sisera, wey kom from Haroshet-Haggoyim.