“But even wen dem still dey dia enemy land, I nor go leave and distroy dem finish. Bikos dat one go make my kovenant with dem end, na mi bi di Oga dia God.
Dem enter di town kon kill di king, evribody wey dey stay der and di towns wey dey near der and dem nor leave anybody. Dem kill evribody, just as dem do for Eglon.