34 Joshua and all Israel pipol mash from Lakish go Eglon. En and all en sojas kon fight dem.
So king Adoni-Zedek for Jerusalem kon send message go meet King Hoham for Hebron, King Piram for Jarmut, King Jafia for Lakish and King Debir for Eglon:
Den, Horam wey bi king for Geza kon kom help Lakish, but Joshua kill en and all en sojas finish.
Dat day, dem enter di town kon kill evribody wey dey stay der, den distroy am, just as dem do to Lakish.
Eglon king, Geza king,
Lakish, Bozgat, Eglon,