Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Joshua 10:22 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

22 Joshua sey, “Make una open di hole, den bring di five kings kom meet mi.”

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Joshua 10:22
5 Iomraidhean Croise  

Joshua ansa, “Make una use big stone kover di hole mout kon put pipol wey go guide am for der.


Den Israel sojas kom back well kom meet Joshua for di kamp for Makkedah. Nobody even fit tok against Israel pipol for di full land.


Dem do as Joshua tell dem kon take di five kings go meet am and na Jerusalem, Hebron, Jarmut, Lakish and Eglon king.


But dem katch di king alive, bring am kon meet Joshua.


Den Samuel sey, “Make una bring Amalek king, Agag, kom meet mi.” So dem bring Agag kom as e dey shake and e dey tink for en mind sey, “True-true, deat know sweet at-all!”


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan